@_blank92@Real_broda_yole@Engr_BeeRick@yabaleftonline The medicine is really helping tho, she just needs to use it more often so everything will get better
There are some symptoms she was noticing but after using the medicine there was changes
@VvsBelonaxg@Real_broda_yole@Engr_BeeRick@yabaleftonline No be lie my guy, I understand you person just need Dey very careful before making any marriage decision with any girl like this, but nothing spoil e go be
Thanks man 🙏
@Real_broda_yole@Engr_BeeRick@yabaleftonline My brother hmmm one leg don dey outside like this
But with my research I think not all hormonal imbalance her caused by PCOS but my fear na that acne and hair wey Dey grow lol 😂 me just feel naturally she Dey hairy
But bro I want the best for my self
@Real_broda_yole@Engr_BeeRick@yabaleftonline Hmmmm na stage wey I Dey be this o
Unstable periods,hair Dey grow for her cheek side hmm
She sef don open mouth tell me say she get hormonal imbalance hmm
But she Dey say it can be treated she just need to keep using her medicine
lol 😂 guy