@OurFavOnlineDoc Tinubu dey give basketballers team $100k each nd there officials $50k each aswer ordinary 30M will renovate this place like onyibo standard o
@Odumodublvck_ The man won just dey observe as you dey mumu dey go ontop tots,shebi dem won arrest you,u resist arrest π u go later drop better lyrics after u don go in,soon or sooner,na just time e go take
@Malik61990266@officialABAT@Olunkunmi@DtigressNG@NatSportsComm Oga he is nau or are u so wicked to this extreme even if u dey benefit from the man ni?? If u carry $100k put for health sector or educational sector,u think say school nogo better ni?some teachers still dey earn 30k o
I just dey look as una dey call this guy pedophile aswerrrugad i def know someone,whoβs turned 16 early this year,sheβs done with SS3 but the girls real life BF is 32 years broππ me wey dey early 20s sef,if i see d egbon i dey dobale greet am oπππ