@Naija_PR 2 & 5 no gud at all, bad odour is just frustrating & illiteracy would make u mad most times trying to explain things to her especially simple thing. Boy are still relative in learning speedily dan ladies. Woman wey no dey literate u nid 2 open up her head and put in wot u want 2