FOUNDER OF THE DAJAC GROUP / SOFTWARE DEVπ»π₯οΈ/ETHICAL HACKERπ«
Writer | Entrepreneur redefining the rule book | Public Speaker of bold ideas.
@Med_Haven
Sometimes I feel down, then I remember itβs Moneyria. $1M would definitely put a nice smile on my face.
What would put a smile on your face this evening? ππΎ
@Naija_PR Omor I no wan talk about wetin dey happen for Enugu
Aswr na agent won kill us o
House na 500k to 1.5m agent fee 300k, lawyer fee 250k, caution fee fit reach 200k
Like Dem go just dey call feesss eeh as if say na 20 people you won rent house for