@davrel99 For dat rubbish wey you sing, iceking pass you sef, I dey feel ein music pass dat your "my baby my sweety"shit,bro without OBO, this your piece of trash no go reach 1 million streams, not even in 1 year
@instablog9ja Advice your son, tell am say if ein marry make ein no send money give you or his siblings, make he send ein wife the money, that is when you will realize that gen z's wife can't be trusted
@funny_kante Aston villa no be Chelsea, but guy Chelsea are looking great thou, unless Chelsea win arsenal for their next match before I go believe say they are ready for this season, can't wait to watch