@aime_mwizaa Bomb π£ Dey your head you mistake carry belle like say food wey dey cook keep you mistake go carry amππ you sure say no be wetin you do you dey use style talk so ?
@instablog9ja Mugu you self go collect wetin you buy for the guy too nah as una no get sense guy go use him church mind dey date una..una go come feel say the guy mumu