@tradingcartel1_ I have been in your DM on telegram asking for your indicator but you have not been replying my message anymore after I followed all the steps you told me to
@zabethnie It has become a habit that he subconsciously said it without realising it.
We subconsciously say it over here in the Southern part without realising it sounds racist
@neverelent Na wetin I been dey reason last week be that.
I just decide say:
1. I no go fit collect doggy
2. I no go fit lose blood every month
3. I no get strength to give birth
4. I no go fit dey for settings wey I go open leg give person