Na only when konji dey hold you, you go understand the benefit of being a Nigerian in other African countries π.. Only those wey don travel can relate.
Time don reach make dem begin us use things kind photoshop do campaign.. I don pick my stone first.. Make Una pick and dey ready to stone.. Because nobody wan dey look digital development while dem still dey jump gutter for street.