@flyestkaren@ericswago@OtPersimmon Stop explaining further
Ure making ur point even more absurd and irritating abegggggggg๐ญ๐ญ
Imagine listing out all what u ate in a young man funeral like itโs suppose to be a celebration or what
Just shut up please nauu
@Crageslim@Grandsoncr7 U just hating on ur self Broski ๐๐๐๐๐
Some damn kids need u to talk about Micheal Jackson and his mood walk before they have the knowledge of it
Suii??? Cmon mannnnn u know these things ๐๐
@AyoSmc2026@DIIIKING9@1JustPP@Toluwase_x As the year Dey go by
U suppose don follow am upgrade ๐ญ๐ญ๐๐
U asking whatโs new about 2026 meaning u havenโt really been meeting up with the advancement of the year ๐๐๐
@AyoSmc2026@DIIIKING9@1JustPP@Toluwase_x God forbid I fight for who I donโt know unnecessarily all in the name of celebrity
For 2026
Omo my life no go spoil reach like that oo
๐๐๐๐๐
@chinedu_su99003@NotRiliwan@davido@davrel99 If no be ur papa business u for no Dey too concerned to comment a whole full essay under davido cs
Now whose personโs papa business is that??๐๐๐๐
@DIIIKING9@1JustPP@Toluwase_x I fit swear down say this wizkid wey u rush Dey defend now no sabi u for even the next life day u Dey exist ๐๐๐
Better arrange ur self
Lifeโs serious than this thing u want to be doing
@itunuoluw_@AduraTimotheuz E reach now u wan bring unborn kids to normal football banter
Messi fans ๐๐๐ very delusional sets
And u even watched the video ooo