@_am_Bing You all in the comments are too follish guy😹some say na pur sports say he cost, customized Bugatti that is what burna owns mind you, not anyone can tamper with a Bugatti and it is a wide body, nigga take your comparison somewhere else
@AchiEmmanuelCh@MudrykJ61183@kofoworola__a Na better fool you be, una dey confuse me ohh so make he dey dribble like Yamal ba?😭😭 I don die some of una too foolish guy, I even want to know what you mean by “wasn’t ordinary” what do you expect him to be doing?
@1506Trade@CFCMods You shut up Jor, wetin even dey the Wharton wey una dey hype nth Lewis Kelly better pass am, Wharton go come now he no go sabi play anything 😒
@Ego_Laa_Nsi@instablog9ja Guy go work ohh, cause I no understand why you Dey like this guy😭😭I really pity you guy… cause your inside their training facility ba? Donkey
@Ego_Laa_Nsi@instablog9ja Bro how can an human being be so stupid?? Bro tears full my eyes for you today.. you saw a story didn’t bother to ask what happened is the coach having a problem with him or no.. you open your stinking mouth wa person wey dem Dey bench.. Guy go work ohh