@erigganewmoney Satan caused a great wind to collapse a house, killing Job's 10 children (7 sons and 3 daughters). (See Job 1:18โ19.)
Ona go open waa dey talk rubbish. If you dey read bible I for know, so I'm not surprised.
@Ad3dayo Omo ona go book game keep am for ona sef, then after e play ona come dey oppress ona papa, oga shift Abeg. Nobody wants to see this shit. And I believe it's editing and ai crap too.