As a man, learn to have non-sexual friendships with women.
You’ll be surprised how much value and support they add to your life.
Most times, sex spoils good friendships.Clockiiiiiiiit 🤏🤏
"Some babes no dey even wear bra again? Why?
When did this behavior start?
And someNipple no get respect, na everywhere and anytime them dey charge. Very well charged up. If you hug them sef, something go chook you for chest. You go feel am."
You go commot like this, she go send you text ask you wetin you go like chop before you come back.
You go just dey house like this, next thing she don tie wrapper wey don lose something thickness dey waka for your front dey shake büⓂ️ büⓂ️ .
drain your funds, next thing you don receive heavy alert with caption "my own little contribution, please manage".
Una go dey waka for public place, next thing she don grab your arm make she dey close to you.
@DStvNg Why can't I login to my Dstv stream,, it keep on saying incorrect details am 100% sure that my details were correct, and I called recently they said I was blocked from streaming so I want to know why,