@Bolajizy@SeyiAlex@thisizbagy Oga stfu life no de reward who do go or bad make everyone do en own thing, no be only righteous life😂 una de always put strength for yahoo boys no politicians why? how the yahoo take de affect u now if i ask?
@ayo_nato@getpaidfirlive Oga all this people for twitter na rubbish wey de find people 70k. That nextdoor cl there will never fall for ur scam you cant even do dating there omo leave all this yeye people