@Talentedvirtual I'm one of the best Haaland fans but if probably he score 2 goals tonight Goodluck or if he score 1 still Goodluck but let's wait and see but I'm seeing him scoring just just only 1 goals tonight
@Tife_Moore1313@osaks0986@seyi_vibez U sure say nah my back you dey abi uno read ur comment well before u send ham?
😒🫴 Anyway everywhere good Nsnv lapa bii 🪖❤️💯
@TheChiefMK Omo comment section wetin happened now una dey para ooo
Nah why I like this country be that. If dem wan support you dey I'll surely did, but if dem wan turn against you dem go still do ham .......Great Nigeria people !!!😎💪