@AboladeOge29214@camalbeauty@NigeriaStories Donโt mind dem think if Nigeria wan stop the bandit issues they wonโt they are not just ready cuz of rubbish politics dem Dey do
Nigeria wey Dey face bandit still send army go Benin ๐ง๐ฏ lol for peace keeping ๐
@TundeJamiu5@dammiedammie35 Most especially on X elon know no the problem he put on bloggers for that weeks money they are ready to post anything thing to get the engagement and money ๐คฆ๐ผโโ๏ธ๐
@TomCruisss8u@iam_ambie@Abu_Jawaadd If no be say if you disqualify from ucl group stage to Europa most of the big team wey no Dey EPL wonโt even have the Europa ๐ cuz they will always qualify for ucl if no be say team like Madrid have Europa too you foh say Europa too no be achievement shior ๐๐น