Please you guys should teach me this Forex of a thing
Hope it isn't hard. I will just be cutting trees in the Forest
Help me ๐ฎโ๐จ๐ฎโ๐จ๐ฎโ๐จ
Una wey dey accept free job for this space
Na una dey spoil this work ajeh. Imagine, Dev come dey feel he fit get any mod/CM at anytime
Bros grow up...