@barna_1972@Baloteva10@GasmPounds@Stonecodecom Aye e ti baje. All your twitter na how to dey abuse people on top artistes, werey no still con get blue tick so how you dey take see money chop u this fool.
Better drop aza oloshi make I do you 50k like this make u make ur mama happy small
@barna_1972@Stonecodecom ππ guy I swear to God you foolish die. Imagine all your entire life on twitter na how to dey troll Dey abuse anybody wey tackle una artistes.
For 2026! You still dey 2019. At least I suffer find money for night, you useful to Wizkid and Zino pass your mama and papa
@barna_1972@Stonecodecom ππ. Omo. See as this one sitdown compose tweet dey talk like fool. Walahi aye e ti baje. At your age see as u dey sweat because of Zino alangba.
Mama e lo ma ku