NOBODY
Indian guys itโs better you donโt accept there requests or there chat , if you mistakenly do , they like video call like chaiiโฆ and they are the worst people you canโt chop their money ๐
When I started growin up my dad always said I should not have any guy in mind or accept datin any guy,that when I finish skool that I travel out and I will be counting million that (ma ma tu ito si Okunrin lara ni ), i don finish school iya yin i dey inside ghetto now single ๐
Ur daddy don carry me out for shopping ๐ , make ur mum forget the money he promise her , ur own school fee sef no sure .. Cus I even bought something for my baby too ๐๐, he still dey owe dem money like this ๐