@ozymandias290@OneJoblessBoy If we check now, you fit be one of these small small boys wey be say if dem con carry your papa for house now, ur mama go begin dey beg, fit be say na garri una soak sleep yesterday night rubbish
Just In🔊; Thugs attacked the Peaceful NDC campaign led by the DSP Ovie Omo-Agege Just Now. They shot directly at NDC members, injuring a lot of people at the point of death at Uduere, Ughelli in Ughelli North LGA, Delta State….
Nigeria Will And Must Be Ok💔🇳🇬✅
@seyimakinde I go like make Obi turn president, give ham to Seyi, make Seyi pass am to Otti, then make Otti pass ham to Sowore
Nigeria will be great in these 4 men’s hand within 16 years
@KoroheKorohe32@SochiChukwuma@dspkemo@zamaneyweb3 Me hungry…bros you nor get level where I dey at all
Here’s imo and Enugu state make you nor go whine urself una wey never comot go another state go explore go dey talk nonsense…Mtcheew
@iamkennifizzle Be like say this one don dey craze, it shock me when a young guys like this behave stupid, omo this country go take time before e reset oh