@LFC92788@CFC_Janty Leave them let them count bro out we I’ll see ..Coz imagine how you I’ll count out a manager that won the league in his first season just because he did bad this season ..every manager do have a bad season.
@petergotmotion@superdadkor3x@Tunnykvng leave them ..them go get sense later .. slot best season beat him 4-0(leverkusen).. slot worst season still beat him 1-0(Real Madrid)
@Ikoroduonline1@ChuksEricE Go fuck goat coz you no get self control mumu man.. people like that are to be jail so what are you on? Wetin do your hand when you no see toto na unknown girl wey dress as she like na the person you choose to fuck? No worry u go go fuck the rest for jail
@OnlyOneTeijan@N47Kurt@StreamKeys Wicked squad? Person I Dey see for Fela shrine make he do anyhow first for there una go see tenski for ground ..tenski is a bonti boy trying to be rugged
@Threexixty360@EzehVic4020@clipstormnaija With wetin I do for my mama that nigga no reach.. my mama get house wey she dey collect rent from .. the werey buy car for him papa your papa tell you say hin need house to park the car wetin the mumu suppose do? The werey dey vex say hin go go collect car 😹
@Threexixty360@EzehVic4020@clipstormnaija As I never sell ham .. I get millions you get millions ? Better life mean what ? To dey fool for woman? You go get sense no worry
@Threexixty360@EzehVic4020@clipstormnaija Sha no let woman kill u na the advice I get for this two mumu pepper fans..Only the millions wey Moore tips give me yesterday for sporty una two go tear Acl😹
@Threexixty360@EzehVic4020@clipstormnaija I have a better life than you lil bro😅.. before peller get una as hin mumu fans ..we dey hot dey look peller wear gown for 2022/23
@PoojaMedia I pity you bro .. that Gk wey you see if na penalty he dey ready for you no worry. And for that crosses he dey do ham he know do ham.. he want make una go carry ball then psg go press una . PSG not clinical right? All of una eyes go soon clear
@wale_oshinowo@Sleem23899@big_nath___@ultimate_kombo Bro no talk ham o last season too against Liverpool na wetin me sef talk say na Donarunma save them this season wetin later happen I chop ham home and away ..Your eyes go soon clear you think when psg talk say dem won will Ucl back to back you think say na play no worry 😉