@beautymike0z@lekan_mark Baba go do copy copy ni... Na wetin affect us be that. Everybody wan trend pass Hardly..so Dem come dey 4lo d trend of 7/7. Especially that old taker @officialmoore7 that guy na politician. He go suffer u come give u foolish giveaway to win una heart๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@lekan_mark Baba go do copy copy ni... Na wetin affect us be that. Everybody wan trend pass Hardly..so Dem come dey 4lo d trend of 7/7. Especially that old taker @officialmoore7 that guy na politician. He go suffer u come give u foolish giveaway to win una heart๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@Rainespanthera@Blessyon30 I can only be happy for punters wey I no dey spend my money on his game. But if I dey spend on ur game nd u come make me broke... Na until I recover u go chop. U will reap wherever u sow na wetin I grow up hear. So why u go come chop when u don render me useless. Ko le jo oo
@Blessyon30 Any time wey I no get money to play I dey always monitor game to spoil ni. Draw dey collect 70% of my salary. If I miss boom nobody go help me.. I never win giveaway online b4. Me no vex bcos nobody send me come. But to loose out on wetin I don spend my life on. E no go happen
@ghostedit247 Nd some pple go talk say draw no to set for dis yr. Mtcheew.. punters don dey in competition with each other. Moore and Lekan wey dey drop 6/6 normally nd Dem dey deliver. All of a sudden na 7/7 we dey see. Na Dem dey affect Olisa .. but it is well
@PINKY_ANALYSIS Na person win draw now. Must of d draw punters wey dey deliver normally na copy copy kill them. Bcos Olisa 7/7 dey green. Dem don dey feel say we dey rate him above them. All of Dem come dey drop 7/7. Olisa self no wan make them take him crown.. so baba dey rush pick rubbish
@Special1328281@Tollu_lope Draws dey play wella but draw punters wants to be in competition with Olisa.. Pressure come dey ontop d werey. Na rubbish he dey pick bcos of d pressure wey other punters mount on him. Na every draw punter wan dey drop 7/7 now.
@Tollu_lope Na everyday I dey swear for person wey repost draw win.. wey make me get interest for dis devil*shl game. Thank God I realized earlier say na wrong path I dey go. I stopped playing for weekend ..still na me know wetin dey comot for my body ...chai๐ญ๐ญ๐ญ
@Joyanuel@ThomasJone58855@Tollu_lope@isthaths No stress urself bro.. it's Saturday... Ara everybody go rest before midnight. If u talk am till tomorrow. They will still do d same thing next week. It's better to ignore nd not type anything. โ๏ธ