@Jindilotalks@Dajamal_23@Wizarab10 Bro if they think they are not secure enough they shouldn’t have tendered hosting for the World Cup in the first place..it’s normal to protect ur so called country but this one wey USA dey do too do arbeg
@Pathfinder077@4ttty__ I no know why we take religion so hard in this Africa and still we are living backward life…some countries wey no put religion for head sef dey progress pass us
@taiwo_olay18969@baron987656@theayoadams Bro as a man anywhere u find urself just keep moving…in the first place at 40?? To learn a skill at that age would b difficult..bro learning skill sef never guarantee say e go later balance u as a man..bro just keep moving anywhere u find urself
@ONIJULIUS16@maxvayshia That’s just it…cuz I just testified it myself last two weeks ago say hunger fit kpai person..I nearly fainted cuz of lack of feeding…I don’t know if we Nigerians are not thinking with our brains again
@taiwo_olay18969@baron987656@theayoadams after so much endurance and hope..now wey we learn skills finish…knw dat skills without connection nowadays is nothing bro…a lot of people out there have skills dey acquired but them no use am explore at all.. bro life is full of different patterns..never judge ✌️
@taiwo_olay18969@baron987656@theayoadams Bro d way u reason sef make me dey disappointed in u as a Man u be..just pray make other side of life no happen to u…u dey expect a 40years old man to go learn?! Omo🙂↔️…me wey go learn skill after I completed my muscle service cuz if lack of job sef knw wetin I experience
@georgekukoc@DaddyKayNation1 Na why them decisions to rule this country dey come to pass even if una vote against them..bro na 2027 election go commence not 028..arbeg do the right thing make we vote this bastard comot