@RrrGidah@Ov_Philip@seyikanbai Even tho if the girl na rich babe or na one billionaire pikin una go still sey Otherwise, like na bcuz of money make Enzo date am?
No matter how the girl take be, una must still find sumtin talk. Even if na ur own sister na so people go still talk sey she is in for d money or bag
@alex__mich1@abazwhyllzz Imagine saying this to your own country man, or a black man like you. So what if nah white people call am monkey??
Imagine you abusing your fellow black man racially.
That is very bad, we can do better
@chikaville@saba91023@beri_grizou TikTokers are always beggars so no big deal😒he begged for G-Wagon and dem give am so wetin be $5k wey him no go fit beg.
If you like make your ego no let you for help. Tell me who know Dey beg for TikTok??
@gwetdjdme3@GodfreyWis44495 U Dey craze, first of all shey people go post anything for engagement on this app and you no go verify before una comment shey na Zlatan wedding be dat??
Secondly, so make Wiz leave abroad come Nigeria because other other celebrities too come and what if he get appointment seff??
@Abvizkid@abazwhyllzz You be oloriburuku, na beg Carter carry Peller go beg oo. You think sey Carter go carry am go if he know sey dem go give am new car??
Person wey stingy