@the_beardedsina You wey get high capacity of reasoning dey support Tinubu and Apc government, you Mumu I swr, as long as he's not supporting Apc, he has sense more than you
@Ifeanyi374185 Did anyone hold your state from establishing something, tell your governor to establish, everyone preek just dey rise for Enugu matters, jealousy go kill all of una one by one
@DokunOjomo Mbah no Sabbi campaign I swr, with all the good work's, he no even suppose campaign, na straight winning, fools will come out and say it's substandard, make Mbah give me bus make I run campaign for am
@PNMbah You're doing your part Sir , leave the rest for us, we understand why you join APC, just start giving us new companies for more employment when you go in for second term, you've done a great job ✅