Nothing sweet woman pass when she talk
โ I will beat you oโ and you reply with โwhich handsโ
She proceeds to show you that little tiny soft hands meant for holding preek
Nothing concern me with how long you take to reply my message, the moment you dey reply me and I dey online, I dey reply you back asap. I no dey reason anything.
But I no go disturb you during your ghosting ogbanje period o.
you meet someone new and y'all bond so effortlessly and you're like "where have you been all my life?" Two weeks later, they go back to where they have been all your life.
Football twitter no really send you like that o...
Same super eagles wey una praise last week, una wan use curse finish their life this week...
Poor Tolu๐ญ