@Olakunle_Omoba All this one no concern me…make Inno shaa be the babe wey she Dey try go see.
And also if una see the girl for real life una fit no won near her because they are mostly those one with tiny legs and hip…no better bodily contour
@CRawkeen Who tell una say na lamba…majority of those update wey una Dey collect with joy from those baba luku and the rest…una think say na sit down them sit down to get them??
Walahi na iwin Dey bring those information.