@lovestar1211@hypetribeng Na remix e sing with NO 11 fool, na the original song deh the game mumu, and na Burna get the radio station if you wan deh ignorant say na Burna influence i go cap you.
@Temi200831@AXMTOBI@iamucheanthony Single for single make we go band for band wizmid na dem blaq set for burna side, bring the gum body streams come out na, make we see who get stream pass.
@francis__voice@Tommyleewiz Commot e features first if e sure for you make we go band for band, with the features sef no be say e get anything over Burna
@Temi200831@AXMTOBI@iamucheanthony Na because say una no respect una mama na why una fave mama kpai, if you like cry from now till today dem don surpass am,Burna get streams pass am go kill your self