See as everyone in the cs dey shout fake fc and all 😂 una too funny
I can’t remember the last time big wiz performed under sun in a festival 😂 but make una talk una mind
Una no even hear wetin @starboylekzy1 wan talk first 😅
For big 2025? Special guest? Africa giant una 😂