Go crazy na my blood, straffiti na my bro , jeriq na my bro , casimir HERO na my bro , omo you sef reason am I get cloths die o 🤣🤣🤣😭 currently building another wardrobe cause what the helly !!!😂😭
@Egertton_ Not that deep dawg. I fw u bruh. Idk why we take ts so serious dawg😭 this is shit Adin Ross, kai , speed and dem been doin ages ago . I’m sorry bro
New age atheists Dey muzz me🤣
If you no follow them deconstruct you be fool, they just wan prove say dem Dey more Intellectually sound than theists because they “escaped a cage”.
Old age atheist no even send your papa wether you believe or not😭😭😭
nigerian babes no dey get sense??
you know how much light be? you come my side, you on AC for parlor, Ac for room, on fridge, on dispenser, on light everywhere use am do tiktok, on TV
you fit do am for your house?