@Emmzy4T@Nanitwire Ideh reason say lil frosh go send that him chat with Davido to zino oh π π€£ if vdm post that one everywhere go quiet cause Davido go talk plenty there
@dammiedammie35 What about naira Marley bastards una wise pass zino ahbi now wey Truth don dey come out how him life be now
Zino came from the street him understand say in life they'll be good and bad times so he has to stay for naira Marley
Una be bastard
@djmoshoodex@SpecialA70656 You no hear when lil frosh tell zino even asked zino weather make him show am evidence of him and Davido chats on IG
Zino say yes and who knows if he actually sent the conversation time will tell
@SpecialA70656 As zino reject the advice him life no better pass the lil frosh despite everything against him
So the reason for him to record the call is to show una now make una vex as the truth dy bitter