@xquire147@Amad16FC Na where issue Dey be that. Na why the coach comot Portugal team because e benched him for the last wc. No magic wey 41 years old wan perform na WC not league ๐
@xquire147@Updateboyx Leave him make e Dey play. If ronaldo no benched in this tournament nothing for Portugal ๐ฏ. 41 years old as main striker for World Cup mio Gbori ๐ ๐ญ
@xquire147@Updateboyx Na cause of bruno make him Dey rant no be because of Ronaldo. Ronaldo wey need to be bench make bruno play with younger player in the team and result go show