E get some update wey if them give you, you no fit chop am till you d!e, so better pray for grace and alignment to wetin go work for you โฆ.e get why๐ง๐พโโ๏ธ
E get one of my guys wey teach me one update that time and i saw a lot money from the first week of just trying it out..but the thing be say my guy no get money and I always wonder why he himself no dey do am ๐คฆ๐พโโ๏ธ
Anybody wey dey h@te me this period him own don finish because who I be? Who am I? Me wey be android user,wey no get up to 5k for Aza,why u go dey hate me? Like how?๐