Happy Valentine's Day to everyone! Spread love, kindness, and joy today and always. Whether you’re with a partner, friends, or family, make sure to celebrate the love around you. ❤️💖 #ValentinesDay#SpreadLove
No be plantain matter dis! Pete Edochie talk say: 'Di plantain wey no wan ripen because e no wan make dem fry am go end up for plantain chips.' As Asake go always talk, 'Before dem use me, I go use myself.' You no fit run from wetin dey meant to be! #Wisdom#Life
One fine lady dey trend for social media because she resemble TikTok star Jarvis wey Peller don engage weeks ago. Peller's reaction to her post don scatter online! Check di comments for wetin Peller talk. #Trending#SocialMedia"
Sad news from comedian @Bovi as e announce say him papa don pass. Our thoughts and prayers dey with am and him family for dis difficult time. 💔 #RIP#Condolences"
"E get one romantic demon wey dem call Cupid. Dis demon na one of di rulers of darkness for dis world." - @IgheleBishop dey call for ban of Valentine Day for #Naija. #ValentinesDay#Thoughts
I no go buy my papa house because e no give me anything when I dey grow. I fit buy am clothes, travel tickets, and pay rent, but house? Na dat one no go happen!" — Ruben Onuha #FamilyMatter#ToughLove
Valentine no be for Christian, na for Olosho! 😂 Who go buy love when you fit collect am free? Make we just dey jolly and chop sweet things! 💔🍫
Wetin you go do this Valentine? #LoveNoBeForEverybody#ValentineVibes
Chai! Davido just gift di king of Ede one brand-new car! 🚗 I hope say di king no go use am carry go club o! 😂 Na so generosity dey work, e fit turn prince to party king!
Who else need car from Davido? 😂💰 #Davido#KingOfEde#GenerousVibes
Victorine's OKok restaurant don scatter after video show her dey pee for Okok pot! 😳 Local people wey sabi her dish shock say dem dey chop urine all dis while. 🤧 We dey wait for investigation to know how di video come out. #JusticeForVictorine#FoodSafety#UliSaga#faithtata
🇳🇬🤝 Exciting discussions today as President Tinubu met with Google CEO Sundar Pichai in France! Together, they explored opportunities for tech partnerships, investment in Nigeria’s digital economy, & initiatives to empower our youth through technology.#Nigeria#TechInnovation