If you be one of the people wey dey uphold Godliness in this generation, we salute you, we celebrate you!
You shine the light of Christ in your industry, business, place of work, neighborhood etc. You’re doing well!
Tag all the Real G’s that you know make we celebrate dem 👇🏽
Closed mouth na close destiny, my guy if the matter require make you scream so that your helper go notice you, abeg no let “what will people say make you keep quiet ooo”
Our helper no go pass us by ooo. Amen 🙏
As children of God, we know that nothing happens to us by chance. Bcos God dey in charge of our life, he’s putting all the puzzle together and it will make sense at the end.
You fit no understand his workings now but soon, it will all come out perfectly.
In this month of June, as you dey pray God go dey answer. All your pending requests from May will receive answer in Jesus name. This month will be filled with testimonies of God’s faithfulness. Amen 🙏
Welcome to the month of June
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA !
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
DO NOT VISIT SOUTH AFRICA
Children are wonderful blessing from God. Congratulations to those wey get dem and I pray for those wey dey expect their own bundle of joy, God go do am for you.
Happy Children’s Day!
E no go far at all na wetin u sow u go reap. So if you want enjoy better life, you go need put in the work.
Good living no dey come by wishful thinking
Poverty sat you down yesterday but today, you no go see that poverty ever again. Bad days don over for you & better days don show!
You dey march into season of surplus! Dey ready to adjust your lifestyle to your new level.
If God don open doors for person, you no need dey worry about wetin haters dey talk or do bcos no one can check God. He’s got the final say.
Isn’t it sweet to have God in your corner? 🤗