@toyin_abraham1 See mummy ire make I no lie for u sebi u sabi Yoruba no let third party resolve d matter for u no matter how embody dey vex he or she get sm1 wey fit calm d person, as much as I luv u and fukky pls do resolve d matter tru ppl who can settle it life to small. Luv u both
Is it a good idea for fintech banks in nigeria to use phone numbers as a registered account number without putting into consideration if someone mistakenly transfered to ur account because ur phone numbers a bit similar to the other person. Help tag palm pay ooo
@toyin_abraham1@Theedunmade Woman yi gan always funny, I just no one day we go greet one another one actor dat I love to watch always. Much luv β€β€ more winnings and more sales