@GossipMillNaija Hope say no be all this blog day try scam Nigerians in the name of legal money so?
Cause bro I don't even know if my mom has eaten today haven't be able to talk to her despite crying inside thinking she might leave anytime soon and I believe people are going through same thing
@Lemaere People dropping stupid comments all over even person wey him wife day beat self day this comments section day yarn dust that's bullshit can't even lie you can not stop him music na so una like to bring people down this guy no be my favorite but this comment section no look real
@Zlatan_Ibile Ibile abeg palmpay and kuda is after my life gbese wan finish me ibile jor shanu mi baba lase I no know how I take come across this post self
@davido Una just day formit for comment section you think say where the money go touch for abazz side no go happy? Na why this man blessing no day finish