Omo so i go hate watch 9jaπ³π¬ cos dem go play Portugal π΅πΉ on Wednesday ππ½ππ make Ororo CR7 just score first i go slap my guy wey dey bad mouth my GOAT π
@Aduradara61049 I don fight for mine so tay na to move on oo but not into another shii have never let my guard down na why Em dey vex me ππππ