@GloriousGod01 The thing is, it will get to a point you'll take it very serious, you might be going in circle( spending anyhow when you have much) but it will get to a point you won't want to go back to zero, that 100k you'll manage it for 1-2 months if you can
@GloriousGod01 I too like my parent, once you finish secondary school, you deh learn handwork and dem go get your tools before you go school as I be first born, my junior ones self don dey see money. As dem dey call me once in a while, if e ref for here too I fit call them too.
@jodambusta My s8 wey the screen break, them price am 10k for alaba, I swear I legit vex. I still add 60k collect s9 wey don break for back plus slight crack for front
@Faksback666 Regret keh, na that one go gimme ginger say make I book again. Na that gan gan I go tell myself say, no worry, we go run another one, but sha 39m don dey aza
Omo ona wey Dey later talk less about Bernie wey dey relationship but still gree make ona knack Dey try o. Me and wan Bernie run p now and I wan talk some kind stuff she dey tell me but my conscience no carry am, just because she run am no mean say ma talk shit about her.
@Boy994Boy Bro na you dey reason am go far, “one babe dey find me come” as a Normal guy na either you discharge as she dey enter or you leave as him tell you. You know sabi how the girl package be. Nothing I go tell you pass, “Oya nau were we go see later” ..