@Waspapping_ All Igboโs are indigenous people of Biafra. (IPOB). If not that black people are Brain dead, what the fuck is wrong with being an indigenous people of Biafra which is Igbo land. Just like the indigenous people of AREWA or Oduduwa.
@AfolabiI24434@Waspapping_ My brother your point is valid but bro. Youโre funny. You no Dey see wetin Dey happen. You Dey fuel your car ๐ ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐
@KwankwasoRM Anybody wey go contest against Kwankwaso in 2031, na to beat Shege commot the person eye. Any northerner wey Dey run election in 2031 wey no be kwankwaso. No cross river Niger. Thank you. I wish you and obi well this 2027, itโs time to fix and unite Nigeria.