@davido Dey play
You think say Warri nah Lagos? But body first nah, You go tell me how many boys your security dem go fit kill wey go make you Dey satisfied
@davido
@cruelssiah@erigganewmoney Omo you go mumu for long ooππ
Erigga nah Singer??πππ
Watin make you first bring the comparison with Davido song and Erigga wey you know say Erigga no be singer?πππ
You go born first pikin, born second, born third, born fourth πnah you last born go later advise youπ
@wisdom_god2861 Omo you go mumu tay o, you go born 1, born 2, born 3, born 4 still you no go get sense, nah your last born go later dey advise you as a father.