Product Designer (UIUX) π¨βπ» || Graphic Designer || User Researcher ||I help style brands to deliver meaningful digital user experiences π¨π½βπ»π¦
Just wrapped up a 3-month UI/UX internship at QA The School!
I worked with an Agile product team and successfully completed a full design project.
Project link drops soon, canβt wait to share!
#UIUX#DesignTwitter#Internship#Agile#ProductDesign
@Lako_T99@DurkioWiz lol same entitlement wey carter get towards wizkid wey no owe am shii....
Funny enough this one actually work for am so let him rant and his entitlement is valid
@will_of_Tekashi@DurkioWiz Na the same way cater dey untitled towards wizkid, dey drag am evrryday..
Karma no dey hard catch person funny enough this person even work for am so he get the right to be entitled....
@kingfisherxyz@twitch_nigeria_ Same cater wey dey cry say wiz no give am money⦠person wey no send your papa to sing for am you dey cry say he no give you money.. now kolu wey don dey work for am for long now dey ask for money una dey cry⦠karma too sweet
He deserve the money, he worked for it
@leeoncrypt@Amarachukwuuu@eyiayo30322 Omo you have strength to be talking to these dumb empty brain people
Leave them Abeg they are meant to be these dumb donβt save them
@eyiayo30322@Amarachukwuuu So putting on pant and bra to take a picture and posting it on public internet is not an attempt of being sexually appealing??