Freelance Web & App Developer | React β’ Node β’ Next.js β’ Python
Daily code + real projects
Open for clients β DM your idea π»
Won't stop till I make it π₯
@isthatrisks Be like una just dey pick anyhow game π because I no understand how una dey reason say like 50 fixtures, all of them go play draw. Una dey post code 15β17 times a day, and one code fit contain like 7 matches. How una dey reason this thing sef? π