Freelance Web & App Developer | React • Node • Next.js • Python
Daily code + real projects
Open for clients – DM your idea 💻
Won't stop till I make it 🔥
@isthatrisks Be like una just dey pick anyhow game 😂 because I no understand how una dey reason say like 50 fixtures, all of them go play draw. Una dey post code 15–17 times a day, and one code fit contain like 7 matches. How una dey reason this thing sef? 😂