@SportyBet@SportyBetNG Hello, I'm not responsible for any misfortune you're going through or went through, no be my head una go comot money of peopl wey chop glitch money , kindly return my madrid game as win ...cus I don stake am since morn , dont be unfortunate