.@BlaqBonez YOU GO CONTINUE TO SUFFER BECAUSE NA DEVIL YOU BE
ALL THE DAYS OF YOUR LIFE YOU NO GO EVER KNOW PEACE
YOU ATTACK AMD DESECRATE MY FAMILY AND YOU AND YOUR LABEL WAN TURN AM TO MUSIC BEEF
TILL THE DAY YOU DIE IF YOU AND YOUR PEOLLE NO DO WETIN YOU SUPPOSE DO
NASO BAD OMEN GO DEY FOLLOW UNA FOWN TO UNA CHILDRENS CHILDREN