@abazwhyllzz@davido Abeg Baba pick from This comment section
I've already made my budget and it's rounded up to 500,000.00 Sir Abazz
Abeg I Wan See My Idolo
@_Davido01 No be Davido main account be dis Abi Una no get sub to check account Wella
Na parody account be this but even if na OBO talk am e no it go wrong for my eyes, I go just take am as motivation
@Emmanuel_jesse1@davido@Stake Normally You Be FC Na Why You Be Mumu And I Can't Be Arsed With Any FC For This Life Una Just Be Mumu
I no talk say OBO do anything low-key for im community because 30BillionGangs no dey even do Anything Low-key, as we dey run am Una go dey see am make e at least motivate una
@Emmanuel_jesse1@davido@Stake Una don come again all this outsiders
E do am Naim even I'm community people nobody come out come talk am
Un too Mumu
Anything to hate OBO
@Utdjayjay7@davido Baddest I no go like an if I waste my 20mb finish send this message this guy won't be arrested
The 30BG Gangs won't be happy for a long time baddest
Plus I have tons of people in my DM that needs to be arrested for this same allegation I just need funding but let's start here