@PoojaMedia U guilde na u go dey gv @john322226 wey don guide 1m money wey u supposed gimme mk I use arrange my DJing turntable π΄u don loose guide me
@Zlatan_Ibile@Zlatan_Ibile which team u dey support sef? Na Only u dey cry any time Barca loose . just some weeks ago u dey Stafford bridge and now you dey celebrate asernal trophy like say den wan gv u share from the money premier league gv Dem