@iamcharles247@FXDannyG I might be wrong but heโs the only one I know associated with Starr that she was a student to him and write the word โsmilesโ when speaking
@FXDannyG So Falodun don Dey scam Jeeeez and yes he did do the $3 to $9k but jeeeze I believed in this man. That smiles and the โshe was my studentโ points him out yoooooooo
@FXDannyG@naija_salvatore She delete group say na telegram do am. Okay all the connections weโve made with people on the group gone! Videos gone! What of person way pay for 1.0 na as em pay enter coma a year later em wake up see say group don go ๐๐ญ
@0xDrahcir@FXDannyG@Starr_gael Yes na me boogie charmz all of us na way Dey drop trade idea back to back omo eh make dem do those twitter calls na body Dey pepper me