@etienomartin Na after u born 2 ur bwess fit big pass as e https://t.co/EuD6znqkvw we dey press street babes bwess before them wise so ur own Don reach growths limit๐๐ถ
U no fit see Nigeria dad for this kind of settings, their own no pass to dey abuse pikin dey call am discipline.๐
come collect discipline award nahh ๐๐ถ๐ถ
@TheEmmalez As she come out I see person follow her come out from the bathroom but she no believe say I go see am,nah I ask her say who be that and how he take enter my house,she say na her spirit man say she dey beg am for access,na once my konji run ๐๐๐ถ .
@TheEmmalez Things dey occur na u no know.
e get one teen wey I meet last week.the day she come my house as she enter bathroom,for bed wey I sit down I hear nock for door I no see anybody but my mind dey worry so I feel say the ring wey I wear dey hot ,I know say something dey sup.