How did Goodluck Jonathan manage to keep Petrol prices in Nigeria ๐ณ๐ฌ at โฆ87 per liter..
Omo by every means necessary God will continue to punish Muhammad Buhari ๐
Bola Ahmed Tinubu, wetin i wan even talk for your own matter ? Speechless in every way possible..
Me I no follow unah do 500k Verified TL impressions oo.
My own na to get enough motions make I Dey bag endorsement deals left and right.
500k impressions una๐โโ๏ธ!
To reach that 500k impressions belike Man United winning 5 games in a row.
I just wan de get Amorim motions.
@blaugranaboyyy Lmao ๐
Bro you don kill me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
No allow psg paste you oo
Because na there you sabi say i no be good chef
I Dey burn ๐ฅ kitchen ๐คฃ๐คฃ